I dey ma own for klas jejeli
Dis agbaya enta klas and im bild hevili
Definitli ehn d guy grab wel wel
Wen im pul shet na so d hol klas just shat
Yekpa yekpa
Efin ticha respect imsef jus cloz mout
D bobo short wel wel like small stout
D karaktaristik of a wel brot up Lagos tout
Ma liver first fail me
E com sei Tushots u no go ja?
But my pastor sei thou shalt not fear
Wen hot piss full my bladder I no know wetin to do
Na im d bobo say
U no go ja where I dey?
Wetin u dey fain?
See dis small boi sef, rat wit u no go tey
Na one blo, Igbobi streit or u dai!
Ok
U tink sei na d jim wey u dey jim be ur advantage
U neva hear of small boi lekpa wey dey run tins?
U neva hear of David and Goliath?
D ant and d elefant?
Make we no go into dat...
Some pipu get dier powa for difrent setins
Some na for dier big mouth dem dey use take run tins
So diafor behave yasef odawyz magbo
Na so d bobo come hold me for neck
So tey I begin come dey beg for Yoruba, Igbo and Hausa
D sweat wey I sweat fit full one bucket
Pipu come dey gada dem be come dey beg d guy
Till im blow one for eye
O boi u are on ya own o
Dis is not fair, wat d hell is dis?
I gif am some blows gba one for head, gba one for chest
D bobo strong wel wel, but im no get craze!
I look round and round, I see sand for ground
I took me a handfull and threw it at his face
Ye my eye, ye my eye if I catch u my guy u don die
Catch who? Catch who?
Shey na me? Shey na me?
U don talk am, veri gud!
As I see say im sight don dey brifli impaired,
I break bottle for im head