Some of you ignore my thread nowadays, so I am bringing these to you FOC! 
Mek wi dey go (On the way)
Na so! (True)
Gofment, wuru-wuru pipu ati ole (Government officials, crooks and thieves?)
Katakata com bust, no bi Naija! :devil: (A fight started, Nigerians!)
Olopa com setu dem, na wa o!! (The police calmed things down, can u imagine!!)
Eniwe bak to jyrashun (Well the party resumed)
Dj MI5 in akshun, c y d bobo nefa yan?
(Dj MI5 on the plates, no wonder he has been silent)
I sopos win oscar
(I deserve an Oscar... Best picture maybe?)
To the left!!!!
To the Right!!!!!
This shows she is even a "Manchester" fan
Now this is serious!!!
Mek wi wak b4 man pikin go kpai (Anyway time to eat, before one faints)
Young "Booties" shall grow.
Happy people!
Good bless Nigeria!!!